Duncan Mighty ft Burna Boy - Nibolowa

Ad Code

Ticker

6/recent/ticker-posts

Duncan Mighty ft Burna Boy - Nibolowa

 


Duncan Mighty ft Burna Boy - Nibolowa Lyrics



Intro

She be my 

My break pad

My steering

My side mirror

She be my tyre o


Oh no

Burna Boy

Duncan Mighty

No be small thing

Na me be the dididi


Pre Chorus -- Duncan Mighty & Burna Boy


You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo kpo kpo mi kpo

You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo kpo kpo mi kpo

You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo kpo mi kpo

You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo mi kpo kpo


Chorus – Duncan Mighty


Nibolowa?

Nibolowa babe?

Nibolowa where you dey?

Nibolowa?

Nibolowa

Nibolowa oyi mo

Nibolowa where you dey?

Oh no nwuye mo


Verse 1 – Burna Boy


Somebody’s knocking, knocking, knocking on my door

Body looking like a Range Rover sport

But her backside na autobiography

So if I spend for you no be my fault

I dey vex o, say you look me finish say na me you wan check o

You go red o

I never know the reason wey I carry you for head o

I’m from the ghetto

So me I no go taya, omo me I no go let you go

Abeg o

But nevertheless o

Make e sure for me o

I dey try make e sure for me o

Make I sample your body o

Make I drive you like my Bentley o


Pre Chorus – Duncan Mighty & Burna Boy


You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo kpo kpo mi kpo

You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo kpo kpo mi kpo

You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo kpo mi kpo

You be the one 


Chorus – Duncan Mighty


Nibolowa?

Nibolowa babe?

Nibolowa where you dey?

Nibolowa?

Nibolowa?

Nibolowa oyi mo?

Nibolowa where you dey?

Oh no nwunye mo?


Verse 2 – Duncan Mighty


Baby let me dance with you cos you know you my princess

Let me rock with you cos you know you my princess

Let me dance with you cos you my princess

Let me pay the bride price my princess

Let me spend more for you my princess

Let me take you to Niger delta

Onye a gwu agwu

The boy gi wa ori a gwua gu, ori agwua gu

Baby mine mine

You know I love you girl na na

(?)

Burna Boy

She be my (?)

My break pad

My steering

My side mirror

She be my tyre o

Burna Boy Wene Mighty


Pre Chorus – Duncan Mighty & Burna Boy


You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo kpo kpo mi kpo

You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo kpo kpo mi kpo

You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo kpo kpo mi kpo

You be the one wey can knock mi door only

Kpo kpo kpo kpo mi kpo kpo


Chorus – Duncan Mighty


Nibolowa?

Nibolowa babe?

Nibolowa where you dey?

Nibolowa?

Nibolowa

Nibolowa oyi mo

Nibolowa where you dey

Oh no nwunye mo


Outro – Burna Boy


I dey try make e sure for me o

Make I sample your body o

Make I drive you like my Bentley o

I dey try make e sure for me o

Make I sample your body o

Make I drive you like my Bentley oey can knock mi door only

Kpo kpo kpo kpo mi kpodon didididon

End...